na wah ooh ini ebong dis is d height of joblessness wetin come concern us with ini edo?abeg abeg abeg no fall ur hand like dis we sabi say na ur village girl
Alhaji Tatafo is here...ini wetin dey do ini?oya make she kukuma comot d wrapper mak we see wetin dey under cos if she no comot em i go vex...and who talk say the pics sexy and cute?u learn how to use words abi?oya hang L for ur neck before u type anytin again....
Some stofs on facebuk are as useles as d pipu who publishd dem....so bkus ini edo is lieing on bed,u av 2publish it,avent u sin pipu lie on bed,or dnt celebrities sleep or beta stil,na new thing?....pls update tinz dat ar importnt next tym.
what do you expect us to say?clap for her or what?mtcheeww!!! get a life...or better still,read for ur exams...
ReplyDeletePretty sexy and cute pic from her.
ReplyDeletena wah ooh ini ebong dis is d height of joblessness wetin come concern us with ini edo?abeg abeg abeg no fall ur hand like dis we sabi say na ur village girl
ReplyDeleteAlhaji Tatafo is here...ini wetin dey do ini?oya make she kukuma comot d wrapper mak we see wetin dey under cos if she no comot em i go vex...and who talk say the pics sexy and cute?u learn how to use words abi?oya hang L for ur neck before u type anytin again....
ReplyDeleteSome stofs on facebuk are as useles as d pipu who publishd dem....so bkus ini edo is lieing on bed,u av 2publish it,avent u sin pipu lie on bed,or dnt celebrities sleep or beta stil,na new thing?....pls update tinz dat ar importnt next tym.
ReplyDeleteGBAM!!! CONFAM
ReplyDelete